Thursday, May 19, 2016

Inspector Nifemi don land with Aproko Gist (Vol 12) !!!


Woman holding two guns

Aproko gist volume ( 12) don land again oooo. ..How una dey? I sabi d answer already. ...but he go better. ...I believe so..If sweetest Vivienne Ada's picture  fit dey boast flacko brain. ....then CHANGE in Nigeria is certain.....because life is full of surprises.

Vivi baby, I come dey wonder if na only me see dey see....

Hmmm...Lailans, coded things dey happen for we blog oooo..who get inner eye na him go see. ...Imagine wetin vivi do for her birthday post. .. she come pretend like say she no see Austin birthday message wey cum with love Vimoji... upon how my guy swag d message with darling and love sign, bae waka go under Uncle "Be In Ur Best Behavior" comment (Una sabi d uncle nau)...to reply...thanks Cute lips...Vivi, lailans say make I ask you. ..How u take no say Uncle lips cute....Biko. ...fill in the gap.

Austin, I guess she wanna go with cute lips this year. .just take heart. .Lolz. ....Na so life be...Change is constant.

Still on d matter, I no dey doubt willy info at all. ...Since she announce say say Rosemary Chidi  dey runs things with staff tony. ..Na to dey save 4  "Aso ebi" remain. ..what lailalicious blog has join together let no fuel price put asunder.David Kachikwu. ..you too take heart...Lolz. .Girls are really not smiling again ooo..Na who get swag pass, dey get d password.
Willy, welcome back. ...enoma miss you. ...

Sweetest Vivienne Ada. ..Are you aware that John Andza too is seriously crushing on your beauty. ..Lolz.
Lisa  Peters, happy belated birthday. ...I saw ur comment under vivi post.

Uncle Babs. .thanks for patronizing Queeneth London's mushroom. ..we sight u here in Aproko village. ..please kip eating mushroom with spicy rotten tomato and relax with EA Event smoothie. ..Nothing do u, we are one.

For fellow Lailans that sighted the last shout out and comment bk, we see ya. pls continue to comment.

Special shout out to all new and old Lailans. ..God bless you all.
Oga SouthEastern. ..May God Almighty continue to be with you and yours. .stay strong sir....

Make Una No Vex Say This week Aproko short...Phones are on strike
Love you all....

Inspector Nifemi



from Nigerian: Breaking News In Nigeria | Laila's Blog http://ift.tt/1qw2Opz
via IFTTT

No comments: